“Small Fame This Boy Don Dey Get Pride”– Netizen Reacted To The Video Popular Tiktoker Peller Arguing With The Security (Video)

Popular TikToker Peller has been trending on social media recently.

He was seen arguing with a Chicken Republic security guard at the entrance of the eatery, which many deemed inappropriate. Although Peller appeared to be laughing during the exchange, the security guard did not find it amusing.

While many people did not find the incident offensive, some commented that pride may have taken over his heart due to his recent rise to fame.

Read some social media reactions below;

Promzy_1123 wrote: Person wey dey catch cruise poor people call am pride

Iam_celebrity_barber001 wrote: d boy just Dey cruise 😂make unah no drag am down he’s just coming up ooooo

Gbemi.13 wrote: Person they play una say na proud shey celebrity no fit drink water drop cup again?

Pandawhytee wrote: Na cruise na, me sef dey do am😂😂😂 which one come be small fame??

Just1_greenbaby wrote: Na all this bloggers Dey set confusion for this country

Oyin_mix_mola wrote: See as he be like mosquito 🦟 dem go too beat you, you think say tiktok na real life 😂

Harven.on.earth wrote: Na all this blogger go later scatter this country…. Which kind caption be this…. Person Dey catch cruise you Dey twist the Matter like say you no know say the boy na entertainer …SMH

God_first9090 wrote: E dey feed am which b e no sabi am. Who do anyhow go collect big or small

Watch The Video Below;