Celebrities

Comedian Ayo Makun’s Marriage Hits Rock Again As Wife, Mabel Makun Caaught Him Cheaating With BBNaija Girl (See Photos)

Comedian Ayo Makun’s marriage to Mabel Makun has hit a rough patch, adding him to the list of his colleagues whose marriages have faced challenges.

The revelation comes from popular blogger Gistlover, who exposed allegations of the comedian’s long-term infidelity towards his wife.

Gistlover wrote “Hello tueh tueh , GLB NATION e Don finally Happen ooo, matter wey we say make Jeanslover no hear na jeanlover Go later settle am ooo, una remember when I wrote about Ay and Mabel say Ay Dey cheat with BBN girls and Mabel catch am come pack out, them turn me to devil then ooo, them debunk am when go all these cut and join media house to write wetin them sabi, after that first fight just to shame Jeanslover they sha settled and made up even we online in-law happy ooo until recently after house burn, Mabel was using her own money to fund the family just to ease Ay stress wahala but Ay wey tjem Dey pity no pity himself , he was jumping form one BBN girl to Lekki girls to some agbaya nollywood actress( Abi make I Mention name make everywhere kuku scatter ) Mabel confided in one of her family member that she kept treating infection over and over again.

Ay denied not giving Mabel infection naso the matter turn yam pepper scatter scatter and he got physical with her , no be small matter ooo, naso Mabel pack her load comot again , family are trying to reconcile them but e be like say he don late as Mabel sef say him want do her own back, she was said to be seen twice with one young bobo for ikoyi, Ay on the other side no care, as Mabel don go sef him don free like bed, hom just Dey change woman like bedsheet now, we pray and hope they settle again this time around so they can shame all of us online in laws,Amen”