“Daddy Mercy More Keys”– Congratulations Pour In As Lege Miami Acquired A 100 Million Naira New Car (Video)

Lege Miami, a popular Nigerian online matchmaker for those seeking husbands and wives, recently showcased his new car.

In a video shared by Lege Miami, he wished himself many more keys in the future as he proudly displayed his newly acquired vehicle.

Nigerians reacted to the video, humorously suggesting that he must have “packed Nigeria’s money” to buy the new car.

Read some social media reactions below;

Ola_ire_ wrote: E con be like say you go screenshot this car picture from goggle 😂😂

Anita_baby26 wrote: Where you Dey see money Lege?🧐no wonder you Dey support Apc 😒them don dash you money Abi?ofo loma Shay 🖐

Bredpound wrote: Ehnn at last lege don later cashout with all his VPN login. Well congrats daddy Mercy 🍾💯🔥

Godoverr_90 wrote: How you wan take know say Nigerians Dey suffer when the govt Dey benefit you Lege 😂 you no even think of future….we go tell dem ur pikin stories sha

Letmycashrule wrote: Abi ogun wan kill this one, who deh help you count rubbish una don use your share buy car and used house 😂

Kanyisolaa_b wrote: Wetin be my own wey I go dey count am for you? No vex me o  lege
Anyways congratulations 🥳

Kingj_kingj wrote: U sure say na u get am Sha..naso them catch classy jester oooo 😂😂😂

Damilola_matt3 wrote: Boda Lege e be like say you don dey collect government money o 😂 … congratulations Sir more blessings

X_dee02 wrote: So make we follow you Dey count car na him make you Dey should like dog since! Illiterate na disease true true


Kaydanland_o wrote: Lege ooo… Money for dem husband and wife finder Don gather well oo😂😂😂.. Congrats baba… More more

See his post below;

Be the first to comment

Leave a Reply