Celebrity Gist

“Shey Aunty Ramota Dey Go School Ni, Abi What Is This Uniform With Oversize Shoe”– Fans Question Those Who Dress For Aunty Ramota As She Steps Out To Support Eniola Ajao At The Cinema

Social media has been buzzing about Nollywood actress Aunty Ramota’s outfit choice to accompany Eniola Ajao at the movies today. “

Aunty Ramota is dressed in a jacket and pants in the color Ash. She is also sporting her go-to black sneakers and a white t-shirt underneath the jacket.

Admirers question her fashion choices and the reason she wears those caps every time, even on significant occasions.

Read social media reaction below

Shantyspetty wrote: Make nobody try vex aunty Ramota there cause the person go over collect from her😂😂

Tope_emmanuel_ wrote: So where is Eniola Ajao to walk side by side with her?🤓😏

Ambassadortmo wrote: E reach Aunty Ramona turn una no go welcome her from parking lot.

Ajokefoods wrote: Shey Aunty Ramota dey go school ni 😂😂 Abi what is this uniform 🤣

_hortunji wrote: She fit go dey follow fans fight for there as she dey like that

Bleble_001 wrote: She dey smile🙂🙂 love eet!! Make nobody sha vex am abeg😂😂😂🤲🏽🤲🏽

Iamdejavoo_ wrote: Dey Just use her Dey mk money I Hope den Dey sort her sha

Gbema_oreofe wrote: Eniola no come walk aunty Ramota the way she walked others oooo…our own aunty Ramota with the genZ baddie dressing 😂

Watch The Video Below;